Police for Ogun State southwest, Nigeria don confirm say dem keep one girl for cell afta dem bring am come police station sake of say she dey bark like dog. Inside one viral video wey BBC Pidgin see ...